July 27, 2024

Learner driver crushes 11-year-old daughter to death

0
Learner driver crushes 11-year-old daughter to death

A housewife and learner driver has allegedly crushed her 11-year-old daughter, Ella to death in Sapele, Delta State.

Focus Naija reports that the unfortunate incident happened at Atufe Road opposite Assemblies of God Church after the husband had left the house.

According to reports, he had left an express instruction to the children that nobody should touch the vehicle because it had developed faulty.

It was reported by an online platform that the instruction was flouted by the lady, who instead of bringing the vehicle to a halt, accelerated more, and crushing the little girl to her bones.

“ON A SAD NOTE: ????????????

“ONE WOMAN USE MOTOR TAKE KPUFF HER 11 YEARS OLD DAUGHTER FOR ATUFE ROAD, SAPELE.

“Na yesterday nai we received report from Atufe Road, Sapele and after we carefully study the information, we con found out say na true.

“Na one man wey dem dey call “Ose”, wey dem dey stay for Atufe Road for Sapele here opposite Assemblies of God Church, na he wife nai use motor take kpuff their own daughter of 11 Years wey dem dey call Ella,” one of the eyewitnesses said.

According to reports, “the woman dey learn how to drive, na that motion nai she take kpuff the Daughter so. However, before the man go work, he drop warning down for he children say the motor get fault, and make nobody drive the motor. That time wey the man drop the warning, the woman nor dey around, and he expect the children to pass the information to their Mama.

Learner driver crushes 11-year-old daughter to death

“However, weda dem pass the information to the Mama, we nor know now, but been say the woman wan try to drive as she don dey learn small small, nai she go carry the motor. Where she for dey drive the motor, nai she use speed take go jam her own 11 Years old Daughter and other pipo. The woman say she be wan march brake, nai she go march tettle, nai the motor fly crus*hed this girl to her bones. Na bottom of the motor nai dem use take drag this girl come out and before den, she don kpuff because her bo*nes scatter. Also, other pipo still injure.

“This na s@d and tragi*c news wey happen. The Ose so, dey related to Professor Sam Oyowaire, and dem don go bury the small girl for Opuraja, close to Ekokor for Okpe Local Government Area of Delta State. “Unu see how pipo dey use their hand dey cause wahala for their sef.”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *